Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics

Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics is written and sung by sparkle tee. The title of the song is Hustle Dot Com.

Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o shay you ready to lost
As time dey go no remote to pause
As you dey waya the aza try to dey plus minus
Ogbeni which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her rapa bail you for cell
No be to be a bigi boy o shey you get the sense
Use your head before them go use am for you
youtube.com/watch?v=JDZM7zbsgqY

Leave a Comment